Wetin we call dis foto, Di body of di Ghana citizen wey dem kpai for South Africa for di eve of 30 June nationwide anti-immigration protests don land for di kontri Published3 hours wey don pass Read am in 4 mins
Di bodi of 40-year-old Ghana citizen wey dem kill for South Africa on di eve of di 30 June nationwide anti-immigration protests don arrive for di kontri.
We use cookies to ensure that we give you the best experience on our website. If you continue to use this site we will assume that you are happy with it.