Di Nigeria govment say retaliatory actions “no dey off di table” against South Africa sake of how dia govment refuse to do anytin to stop di discriminatory treatment wey Nigerians dey currently suffer for di kontri
Browsing: protest
Published 3 April 2011Updated 12 July 2024 1884 Otto von Bismarck chairs the Berlin Conference to stem the scramble for Africa. Only Morocco, Ethiopia, and Liberia are recognized as independent entities. Partition of West Africa and East Africa 1896 Ethiopia, under Emperor Menelik II, defeats invading Italian army in the Battle of Adwa. Lumière brothers’…
New batch of Nigerians from South Africa don land for Lagos international airport afta days of delayed evacuation wey leave hundreds of pipo to dey wait as tension ova immigration continue to dey grow for South Africa