Close Menu
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Home
    • Contact Us
    • About Us
    • Privacy Policy
    • Terms Of Service
    • Advertisement
    Friday, September 25
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    ABS Africa TV
    • Breaking News
    • Trending
    • Africa News
    • World News
    • Features
    • Technology
    • Sports
    • Politics
    • More
      • Culture
      • Lifestyle
      • Travel
      • Business
      • Environment
      • Legal
      • Health
      • Cameroon
      • Ambazonia
      • AfroSingles
      • Environ/Climate
      • Editorial
      • The Leak Magazine
    • Donate
    Subscription
    ABS Africa TV
    Home»Travel»US visa restriction policy on birth tourists: United States take action on pipo wey dey engage in birth tourism and odas
    Travel

    US visa restriction policy on birth tourists: United States take action on pipo wey dey engage in birth tourism and odas

    Martin AkumaBy Martin AkumaSeptember 24, 2026No Comments3 Mins Read
    Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    US visa restriction policy on birth tourists: United States take action on pipo wey dey engage in birth tourism and odas
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    US announce new visa restriction policy for pipo wey dey engage in birth tourism and odas

    Donald Trump sido dey look front

    Wia dis foto come from,Chip Somodevilla/

    Published24 September 2026
    Read am in 3 mins

    US govment don announce new visa restriction policy for foreign citizens wey intentionally travel to di kontri just to born pikin, so dia pikin go be US citizen.

    Di Secretary of State Marco Rubio wey announce di informate on Wednesday 23 September, tok say di policy visa restriction go also affect pipo wey dey facilitate birth tourism for di kontri.

    “Dis visa restriction policy dey pursuant to Section 212(a)(3)(C) of di Immigration and Nationality Act. Certain family members fit also fall under dis restrictions,” Rubio tok for statement.

    Dis new policy dey come few months afta United States govment say dem don end illegal birth tourism schemes, as dem scata one multiple international birth tourism networks for West Africa, North Africa and Europe and withdraw hundreds of visas.

    Skip content and continue reading

    • Why EFCC declare former Nigeria pension oga Maina wanted again23rd September 2026
    • Wetin to expect from African leaders for 2026 UNGA as Shettima, Mahama, Ruto and odas represent continent23rd September 2026
    • ‘I be my husband stylist’ – Olu of Warri wife tok about fashion, polygamy and education for Niger Delta23rd September 2026

    For June, di Department of States tok say US embassies discova several operations wey allegedly dey use fake documents plus visa “fixers” to help foreign nationals get visa to born for di kontri and secure American citizenship for dia children.

    Di department say one US embassy for West Africa bin uncova one network wey involve more dan 100 foreign nationals wey allegedly use fake documents and visa fixers to get US citizenship for dia children.

    However, for di latest informate on di mata of birth tourism, di US say di new visa restriction policy go also touch:

    • Owners, operators and managers of commercial birth tourism
    • Visa fixers wey dey coach applicant to commit fraud
    • Foreign medical providers wey knowingly dey abet and facilitate such travel
    • and oda individuals wey dey support, abet, and enable commercial birth tourism

    Di US govment say di reason why dem dey restrict di visa of dos wey dey engage for dis kain tin and dey benefit from dis “fraud”, na to send clear message say: “United States no go allow foreigners to exploit our immigration system and violate di sanctity of U.S. citizenship.”

    Bifor dis latest measure, di Donald Trump administration bin earlier don establish task force to end birth tourism for di kontri.

    Di Department of State say di Birth Tourism Prevention Task Force go dey review di activities of visa holders worldwide to identify instances of birth tourism, take action to revoke visas of dose wey engage in or facilitate am, and dismantle di networks “wey dey profit from dis abuse”.

    Dem say di task force go address di abuse by analysing and connecting information held across di Department of State and oda federal agencies, including di Department of Homeland Security (DHS).

    Post Views: 29

    Birth policy restriction tourists visa
    Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    Martin Akuma
    • Website

    Related Posts

    Boeing projects Africa’s fleet is set to double by 2045

    September 24, 2026

    Kenya targets to unlock Northern Counties for domestic tourism

    September 23, 2026

    Gulf-backed developer with projects in 3 African countries lands $12 billion deal with luxury island tourism hub

    September 22, 2026
    Leave A Reply Cancel Reply

    Search
    Latest Post

    US visa restriction policy on birth tourists: United States take action on pipo wey dey engage in birth tourism and odas

    September 24, 2026

    France says EU’s ‘Made in Europe’ law should not include the UK

    September 24, 2026

    Team USA lead International Team 3-2 after Thursday fourballs as Scottie Scheffler makes winning start

    September 24, 2026

    East Africa Metals Announces Marketing Agreement with BullVestor

    September 24, 2026

    EBRD moderates sub-Saharan Africa outlook despite resilient economic performance

    September 24, 2026

    Subscribe to Updates

    Get the latest creative news from FooBar about art, design and business.

    • Facebook
    • Twitter
    • Pinterest
    • Instagram
    • YouTube
    • TikTok
    ABS TV and ABS Network News is a leading Pan-African 24/7 broadcasting network delivering nonstop news, talk shows, lifestyle programs, and digital media content worldwide through Satellite, Streaming Platforms, and Roku TV.
     
    Based in the United States, we connect Africa to the world while empowering creators, journalists, and brands through innovative media and broadcasting services.
    Facebook X (Twitter) Pinterest WhatsApp Instagram

    Our Picks

    Travel

    US visa restriction policy on birth tourists: United States take action on pipo wey dey engage in birth tourism and odas

    France says EU’s ‘Made in Europe’ law should not include the UK

    Africa News

    Team USA lead International Team 3-2 after Thursday fourballs as Scottie Scheffler makes winning start

    Most Popular

    Features

    East Africa Metals Announces Marketing Agreement with BullVestor

    Trending

    EBRD moderates sub-Saharan Africa outlook despite resilient economic performance

    Breaking News

    Matthew Breetzke’s 112 powers South Africa past Australia after tourists collapse spectacularly in Durban

    © 2026 Copyright. All Rights Reserved by ABSAFRICATV
    • Privacy Policy
    • Terms of Services

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.

    We use cookies to ensure that we give you the best experience on our website. If you continue to use this site we will assume that you are happy with it.