South Africa Police Service ready gidigba and don deploy law enforcement officers across di kontri to maintain law and order, protect lives and safeguard property, ahead of di 30 June anti-immigration protest
Browsing: antiimmigration
New batch of Nigerians from South Africa don land for Lagos international airport afta days of delayed evacuation wey leave hundreds of pipo to dey wait as tension ova immigration continue to dey grow for South Africa
Nigerian trader and businessman Wilson Oghodero say Nigerian citizens wey dey live for South Africa dey under pressure as di 30 June deadline wey anti-migrant groups give undocumented foreigners dey approach
Leaders of di anti-migrant movements and some civic society groups wey include di March and March tok say di 30 June deadline for undocumented foreign nationals to leave South Africa no dey change
New batch of Nigerians from South Africa don land for Lagos international airport afta days of delayed evacuation wey leave hundreds of pipo to dey wait as tension ova immigration continue to dey grow for South Africa
Wit days to di 30 June deadline for all African migrants to comot South Africa, some kontris dey issue alerts and warnings to dia citizens